
E dey legal for US to deport foreign criminals come Africa?
United States goment don turn Africa to dia new backyard wia dem dey deport migrants wey dem say be convicted criminals. Even as dem don fly some of di migrants go kontris for Central and South America, dem bin send 12 men from kontris including Mexico, …